First, you go be the bad guy
Then, you go be the actor Because I wan feed my family, na hin make me thief my own guy laptop Came out alive, omo, me, I thank God My money big, you go need tractor If e be say you wan carry my weight You go need new gym instructorStraight out of Benin
I dropped “Rema EP” 2019, they think say the gbedu go fini-i-ish My music is traveling From India to Asia to Berlin The thing wey been pain me Be say una no wan dey beli-i-i-e-e-eveI will never forget the time wey bad belle them cast us awayFast forward to today Everyday na holida-a-a-a-y Everyday say na holiday Oya-day, oya-day, day-day-day, oh-wey
Me and my guys, we dey chill with the Kpor-Kpor (Kpor-Kpor)
Say, we no dey-dey bolo (bolo) Say my circle chekele but we go give you “last card, check up” Make you no hate Make you pray for the abili’, abili’, ability to catch up No calculator fit count my surplus Ema r’ojo mi, mo sh’akoMany nights wey I no sle-e-ep, wey I no sleep
One hit, I go overseas Still many people dey laugh me But, I steady believe, one favour, please Keep my family strong for me God, I dey on my kneesStraight out of Benin
I dropped “Rema EP” 2019, they think say the gbedu go fini-i-ish My music is traveling From India to Asia to Berlin The thing wey been pain me Be say una no wan dey beli-i-i-e-e-eveI will never forget the time wey bad belle them cast us away
Fast forward to today Everyday na holida-a-a-a-y Everyday say na holiday Oya-day, oya-day, day-day-day, oh-weysource: musixmatch