Rema – Charm

Entertainment Uncategorized
Come here, wetin dey worry you?Bring body make I rock am, yeah, yeahI know you senior meI get money pass your papaWetin you want wey I no fit do for you?Why you wan dey buga wọn?Shey you be Kizz Daniel ni?You better drop your body armor
Soco, ah
Surfing with this bodyMake we run am on a lowkeyBaby, you know meE get as you go move wey I no go ‘greeCome make I drive your, mhCome make I drive this your jalopyBaby, allow me
Tip you off with alawi
See body o (see body, see body o)Egba mi o (egba mi, egba mi o)E dey burst my bololo E dey burst my bololoPlease help me oMe I don jam wetin pass me o
Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeahI know you senior me (me)I get money pass your papaWetin you want wey I no fit do for you?Why you wan dey buga wọn?Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm)You better drop your body armor
You too dey form with this love of a thing, baby, ehLend me, lendI get Pounds for you, you wan dey do like say, ehNaira no dey endYou too dey stiff, dey do like say your waist no dey, ehE no dey bend
Oya follow my command, baby, do like I doBaby, front and back, gimme boom-baka-boom
Soco, ahSurfing with this bodyMake we run am on a lowkeyBaby, you know meE get as you go move wey I no go ‘greeCome make I drive your, mhCome make I drive this your jalopy
Baby, allow meTip you off with alawi
Come here, wetin dey worry you?Bring body make I rock am, yeah, yeahI know you senior me (me)I get money pass your papaWetin you want wey I no fit do for you?Why you wan dey buga wọn?Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm)You better drop your body armor
Soco, ah (ayy)Surfing with this bodyMake we run am on a lowkeyBaby, you know meE get as you go move wey I no go ‘greeCome make I drive your, mhCome make I drive this your jalopy
source: musixmatch

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *