If I ever hurt you girl I’m sorry(Girl I’m sorry) Oh my baby no go leave me follow zaddy(Follow zaddy) My Anabella say na only you dey turn me on But I no send carry my money make we go faji Baby Wetin sup o Touch my weaking point o Make dem throw me punch o Say me I go take insult o Leave them make them talk oo Make them talk rumors oo Make them throw me punch Say me I go take insult oo
Baby make you no do gawu Oya take anything wey you want I be talk and do money too long e get part two I know say you dey feel me so no go dey mezebu Girl you dey reason me one kind And e dey pain me o(And e dey pain me o) And if na cash wey You want I go waybill oo Girl if you ever fall my hand That change go pain me ooo(Say e go change me) If I go ever love you na maybe ooo(But shey you know say)
If I ever hurt you girl I’m sorry(Girl I’m sorry)
Oh my baby no go leave me follow zaddy(Follow zaddy) My Anabella say na only you dey turn me on But I no send carry my money make we go faji Baby Wetin sup o Touch my weaking point o Make dem throw me punch o Say me I go take insult o Leave them make them talk oo Make them talk rumors oo Make them throw me punch Say me I go take insult ooSource: Musixmatch