Focus sey me I dey try focus
Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassupSey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey mind So we fit both know Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time
Sey you no need to dey buga
You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you wantSey you no need to dey buga no no
You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you wantTori moti moti moti moti moti moti
Moti shayo You driving me crazy I’m feeling so lazy Tori moti moti moti moti moti moti moti baby You driving me crazy I’m feeling so lazy yeah
To like a person no be crime
And if you like a person show your sign I know sey I be player those times Oh noSo you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey my mind So we fit both know Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time
Sey you no need to dey buga
You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want
Sey you no need to dey buga no no
You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you wantTori moti moti moti moti moti moti
Moti shayo You driving me crazy I’m feeling so lazy
Tori moti moti moti moti moti moti
Moti baby You driving me crazy I’m feeling so lazy yeTo like a person no be crime
Sey you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey my mind Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time